menu-iconlogo
logo

WO WO (Remix)

logo
Lirik
Wo wo

Too many things I dey think wo wo

I never talk anything wo wo

Ohoh oh

Hmmm on God

This life e sweet but e fit wowo

Man only fit to depend on God

I say wo wo

Too many things I dey think wo wo

I never talk anything wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Mmm mmm mmm on God

This life e sweet but e fit wo wo

I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper

Get the money live soft life ah ah

Say they want to link for vibes

On my neck it’s ice water ah ah

After the club last night ah ah

Wake up with hangover ah ah

Two kele for my side ah ah

Wey I no fit recognize

Worry me

Omo make nothing worry me

Jah don cover me (Mmm)

So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition

They hating on my ambition oh

I’m a sweet sensation

Girls won komije raw

Wo wo (Wo)

Too many things I dey think wo wo (Wo)

I never talk anything wo wo (Wo)

Dem don dey do shakiti bobo

Mmm mmm mmm on God (God)

This life e sweet but e fit wo wo

I pray to God make my blessings fall

This is not another chorus just another bonus

Mr Nacademus said they wouldn’t pay us

After all the work wey I put in for Lagos

I was wilding out and they thought they could tame us

Blame it on features

Some underrate us

But it’s only ’cause there’s nobody that made us

I’m the one that’s disturbing artists on labels

After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua

Ma lo pa mi na

Please do not compare an AK to a damn Luger

Alubarika ni mo n gba proper

Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada

Now you dey you see me now

G63s AMG and my engine make the ladies go OMG

And my tank always on full e no fit empty

I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty

Wo wo (Wo)

Too many things I dey think wo wo (Wo)

I never talk anything wo wo (Wo)

Dem don dey do shakiti bobo

Mmm mmm mmm on God (God)

This life e sweet but e fit wo wo

I pray to God make my blessings fall

Big flex

Reset

Don’t get it twisted

I still flexing

Thank God that we still flexing

Thank God that we still flexing

On the block and they still searching

Rich as f**k and we still stacking

Six bed mansion for this Lekki and I no kill person

I came in a Benz o and a Mustang o

Blowing up the endo shit is hard

Said she wanna tango never gon’ let go

I know ’em when I look her in the eyes

Omo make nothing worry me yeah

Just touch down from oversea

When e no fresh nobody see

Talk to me nice not authority

Moving with currency I’m on that foreign P

And if you don’t know

Omoge po

Bebe n lo

I no dey take them too serious

She say she love my new lifestyle

Thank God say she no know me before

Back when things wo wo

Too many things I dey think wo wo

I never talk anything wo wo

Dem don dey do shakiti bobo

Mmm mmm mmm on God

This life e sweet but e fit wo wo

I pray to God make my blessings fall

WO WO (Remix) oleh Minz - Lirik & Cover