menu-iconlogo
logo

Daddy Wey Dey Pamper(Special Version)

logo
Lirik
Even when I fall your hand

You still dey hold my hand

My hand

My hand

Lover of my soul

Soul

Soul

You nor dey break my heart

I'll sing about your mercies

Sing about your grace

Na you dey burst my brain

Every night and day

Daddy wey dey pamper

Daddy wey dey bless

Forever you're my father

Na you dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I'll bow down on my knees

'Cos na you wey be the best

You carry me from ground

Baba you put me for the top

You shower me with love

Your grace na the jara wey dey on top

You be my shepherd so I no fit lack wetin to chop

Even as I salama e no fit be enough

Daddy wey dey pamper

Daddy wey dey bless

Forever you're my father

Na you dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I'll bow down on my knees

'Cos na you wey be the best

Even when I fall your hand

You still dey hold my hand

Lover of my soul

You nor dey break my heart

Sing about your mercy

Sing about your grace

Na you dey burst my brain

Every night and day

Daddy wey dey dey dey dey pamper

Daddy wey dey bless

Forever you're my father

Say na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I'll bow down on my knees

'Cos na you wey be the best

Your grace e cover me

Your love you shower me

Anywhere I turn I see your pampering

On my left to my right baba you stand by me

Whenever I call you dey answer me

When people lockup my matter you remember me

No be lie this your love na till eternity

I go dey follow you dey go

Go dey follow you dey go

Your blessing cover me

Your love you shower me

Anywhere I turn I see your pampering

On my left to my right baba you stand by me

Whenever I call you dey answer me

When people lockup my matter you remember me

No be lie this your love na till eternity

I go dey follow you dey go

Go dey follow you dey go

Daddy wey dey pamper

Daddy wey dey bless

Forever you're my father

Na you dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I'll bow down on my knees

'Cos na you wey be the best