menu-iconlogo
huatong
huatong
odeal-patience-cover-image

Patience

Odealhuatong
reddog2548huatong
Lirik
Rekaman
Hm yeah yeah

Oh no no no

Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah oh

Yeah yeah yeah yeah

Plenty night solo

For you I fit to run collabo

For you I enter deep and shallow

Your body be like better swallow

Where would I run to?

Wherever you go I'll follow

Your name be the name I call o

For love wey go solve my trouble

Baby patience and guidance

That's what I love

Can't make you wait

Girl you're patient

That's what I want

That's what you givе

That's what I love

And mi say Delilah o

No be today I dey eye your domot

No be today I dey eye what you got

No be today I dey eye your quarter mm- hmm

Mi say Delilah o

No be today I dey eye your domot

No be today I dey eye what you got

No be today I dey shayo galore mm- hmm- hmm- hmm

See I wanna

Go name all your

Show me you cares and your number

Do me Naija now now now ayy- ayy

When I call her

Sunday night never felt so long

The vibe's so strong

When we danced in your room

And watched the stars the night was ours

Ooh baby patience and guidance

That's what I love

Can't make you wait

And then you're patient

That's what you want

That's what you give

That's what I love

And mi say Delilah o

No be today I dey eye your domot

No be today I dey eye what you got

No be today I dey eye your quarter mm- hmm

Mi say Delilah o

No be today I dey eye your domot

No be today I dey eye what you got

No be today I dey shayo galore mm- hmm- hmm- hmm

See I wanna

Go name all your

Show me you cares and your number

Do me Naija now now now ayy- ayy

You see I wanna

Go name all your

Show me you cares and your number

Do me Naija now now now ayy- ayy

When I call her

It's what I want

Selengkapnya dari Odeal

Lihat semualogo

Kamu Mungkin Menyukai