menu-iconlogo
logo

Play Na Play (feat. Angelique Kidjo)

logo
Lirik
Play na play and joke na joke

Joke na person name

Dey no dey use e crocodile

Dey take dey do playmate

You suppose to know yourself

Wen u see person wey no straight

You have to read the signs before it

Before it leads to chaos

The many things u dey see so

Should make ur eyes to clear

The many things u dey see so

Shud tell u things u need to hear

The many tins u dey see so

Shud make ur eyes to clear

The many tins u dey see so

Shud tell you tin u tins u need to hear

It is better to look before you leap

If oyibo dey hear me

Dey no go die for horrow film

U go see road wey light no dey

U go wan follow

Or u go like to chew pass

Wetin u fit swallow

Don't get me wrong I no d will of God Is supreme

But even Jesus sef na parables he talk o ah

You have to look before you leap

No answers for the weak

And na who dey ask for road

Na him no dey loss ooowwoooooohhhh

Play na play and joke na joke

Joke na person name

Dey no dey use e crocodile

Dey take dey do playmate

You suppose to know yourself

Wen u see person wey no straight

You have to read the signs before it

Before it leads to chaos

The many things u dey see so

Should make ur eyes to clear

The many things u dey see so

Shud tell u things u need to hear

The many tins u dey see so

Shud make ur eyes to clear

The many tins u dey see so

Shud tell you tin u tins u need to hear

A merica de car ku dui be jo be looo

Enuke mau na ma ejoye ye be nyii

Do do yi amazola peme

Mgbagbu tuo olo

Cho cho zo zo nwo elana ojo nyii

A do lo lo na dogbe o

A nu da kpin loho

E wum cho nu wo do do

Na mensiah meh

A merica de car ku dui be jo be looo

Enuke mau na ma e donye be ilooooeee

The many things u dey see so

Should make ur eyes to clear

The many things u dey see so

Shud tell u things u need to hear

The many tins u dey see so

Shud make ur eyes to clear

The many tins u dey see so

Shud tell you tin u tins u need to hear

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni aye ba

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni

Do kpe kpe donyi ndo to cho ok cho ko cho

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni

Do kpe kpe donyi ndo to cho okoto doni

Do kpe kpe donyi ndo to cho cho okoto doni

Play na play and joke na joke

Joke na person name

Dey no dey use e crocodile

Dey take dey do playmate

You suppose to know yourself

Wen u see person wey no straight

You have to read the signs before it

Before it leads to chaos

The many things u dey see so

Should make ur eyes to clear

The many things u dey see so

Shud tell u things u need to hear

The many tins u dey see so

Shud make ur eyes to clear

The many tins u dey see so

Shud tell you tin u tins u need to hear

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eyen shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye shine ur eye

You better shine ur eye shine ur eye shine ur eye shine ur eye

Play Na Play (feat. Angelique Kidjo) oleh Omawumi - Lirik & Cover