menu-iconlogo
huatong
huatong
samadhotkid-tomorrow---fire-version-cover-image

Tomorrow - Fire Version

samad/HotKidhuatong
portisheehuatong
Lirik
Rekaman
Cos you never where I go reach tomorrow

Who be this one, omode ko mo do

I never reach half of the places I wan go

Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor

Look at my life from afar

I'm grateful oh ya Allah

Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1

Won ni ase lo ma n forr

Shemi ti mo danto

Orin Samadi yen won Ma gbo

Emi ota mi a bo

Olorun Ma je n jabo

One step at a time, I go reach the top

Mo le koko clear Headies na

E koko ba nko gbogbo Kokoro Bentleys na

Heavy weight champion e ba fi belti han

No be today, O ti pe ti mo ti n be beat na

When there's life there's hope, my brother

For this same life oo, there's yes, there's No

I no go tire for the road

In a few years, we go know as e dey go

How many heads, Burna boy get

You know how many shenking wey dem give tems

Before Hannah born Samuel, took how many years

No look me less oo, I'm anointed

Cos you never where I go reach tomorrow

Who be this one, omode ko mo do

I never reach half of the places I wan go

Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor

Look at my life from afar

I'm grateful oh ya Allah

Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1

Brother who go help you no go stress you

Who go dey for you no go shenk you oo

For those wey show me love na God go bless you

I pray make Winshi people no go get you oo

Now I don dey go overseas

Today Australia tomorrow US to Paris oo

And when you later score goal my G

Biko no forget who give you assist oo

How many people wey you text no reply you

How many people wey go promise dem go sly you

Give thanks no matter the condition e dey bible

Suppose know say me no fit whine you

Cos you never know where you go reach tomorrow

God still go wipe your tears and sorrow

You never go half of the places you wan go

Cos you still fit pull up in a black Camaro

Cos you never where I go reach tomorrow

Who be this one, omode ko mo do

I never reach half of the places I wan go

Ma forin Dara, Ma rale, Ma ra motor

Look at my life from afar

I'm grateful oh ya Allah

Oju lo pe si oo, samad Ma fi gbedu gbe won rin, I go turn no 1

Selengkapnya dari samad/HotKid

Lihat semualogo

Kamu Mungkin Menyukai