lowkey
all of them don dey notice
i'm not joking
all my guys dem dem know me
since 06
i've been writing this story
i no be og
but if you ask dem dem know me
i no dey blow trees
orin lo nyi mi l'ori [bracketed]
music chose me
just know this and know peace [bracketed]
i dey lowkey
but i'm never lonely
sexy ladies
come whine fi me slowly
na the love wey i see na hin wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear nobody only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt mo d'aleba
shout out sawon temi ninu shitta
bandana lori bi ti 2pac
midnight walkers karashika ahh
dem never see me coming [bracketed]
oh coming [bracketed]
mo gbe wan ni is coming [bracketed]
naija boy wey dey go foreign [bracketed]
wey go foreign [bracketed]
oshey mr money [bracketed]
i'm never weak i never cease [bracketed]
till eternity i'm on fire
my legacy will not die
my family is for life
where dem dey
who dem be [bracketed]
dem go craze dem go tire
dem go say dem go say [bracketed]
dem no know wetin dey sup [bracketed]
but lowkey
all of them don dey notice [bracketed]
i'm not joking
all my guys dem dem know me [bracketed]
since 06 [bracketed]
i've been writing this story [bracketed]
i no be og
but if you ask dem dem know me [bracketed]
na the love wey i see na hin wey give me liver
i be ghetto boy i be sinner
fear nobody only jehovah
and i thank the lord i dey go far
usain bolt mo d'aleba
shout out s'awon temi ninu shitta
bandana lori bi ti 2pac
midnight walkers karashika ahh
dem never see me comin [bracketed]
oh coming [bracketed]
mo gbe wan ni is coming [bracketed]
naija boy wey dey go foreign [bracketed]
wey go foreign [bracketed]
oshey mr money
dem never see me coming
see me coming
mo gbe wan ni is coming
naija boy wey dey go foreign
wey go foreign
oshey mr money