menu-iconlogo
huatong
huatong
ayo-maff-hello-cover-image

Hello

Ayo Maffhuatong
railroadlady46huatong
Testi
Registrazioni
Save this for me

(Decs motherf-f-f-)

I'm not living lavish

I dey manage money

I dey call my baby Onyeoma

I like your body

Orin d'owo, orin d'ọla lo jẹ n wa dupẹ

I miss my lover, she relocate go Yankee

Hello, hello, hello o

You no dey online, baby, hello o

Hello, hello, hello o

I no see your post, baby, hello o

Waka, waka, waka, waka

Zamina-mina, ye

For one million dollar, I go waka, waka, ye

Waka, waka, waka, waka

Zamina-mina, ye

For two million dollar, I go waka, waka, wa

Ah, for gate, wetin Musa never see

For money, nothing wey I no fit do

Longetivity, I pray for longeti'

Aloyin lohun, ọmọ owo, mo tun ti de

Tell dem say I dey lock in, mo dem jara mọ

To my ex, I say, "Fuck you, I don move on"

Take paracetamol meji for my headache

I've been trying, I stopped smoking igbo

Hello, hello, hello o

You no dey online, baby, hello o

Hello, hello, hello o

I no see your post, baby, hello o

Waka, waka, waka, waka

Zamina-mina, ye

For one million dollar, I go waka, waka, ye

Waka, waka, waka, waka

Zamina-mina, ye

For two million dollar, I go waka, waka, wa

Mo n j'aye lori omi (motherf-f-f-)

Oluwẹri Magbojo o

Mo n j'aye lori omi

Ah-ah, Oluwẹri Magbo-

Altro da Ayo Maff

Guarda Tuttologo