menu-iconlogo
logo

Rush

logo
avatar
Ayra Starrlogo
❤️🔥DERA🔱🇳🇬❤️logo
Canta nell'App
Testi
ohh [bracketed]

pa pa ri pi pa pa ri pa

pa pa ri pi pa pa ri pa

pa pa ri pa

sabi girl no dey too like talk

animals dey in human form

padi man nobody like work

but you must hustle if you wan chop

e no finish dem wan fight us

if them they run them no fit catch up

i no dey form say i too righteous

no come dey form say you too like us

me no getty time for the hate and the bad energy

got mi mind on my money

make you dance like poco lee

steady green like broccoli

steady on my grind no wan hear what they want telly me

kudi na my fantasy

dem wan dey check if my tap e no rush

but e dey rush

e dey rush well well

e be much

na god dey make my tap e dey rush

the kind money we touch yeah

e dey rush

e dey rush well well

e be much

no be hype everybody dey crush

there's no dulling with us

[bracketed]

pa pa ri pi pa pa ri pa [bracketed]

pa pa ri pi pa pa ri pa [bracketed]

pa pa ri yeah

pa pa pa ri pa ri pa

jofunmi japata i dey go ghana [bracketed]

you never touch you dey form papas [bracketed]

which kind money we never see before

kosi elomi gat me feeling i'm the one

aje aje aje

can never take my cake away

aje you can't count my grace

i just dey my lane my lane

me no getty time for the hate and the bad energy

got mi mind on my money

make you dance like poco lee

steady green like broccoli

steady on my grind no wan hear what they want telly me

kudi na my fantasy [bracketed]

dem wan dey check if my tap e no rush

but e dey rush

e dey rush well well

e be much [bracketed]

na god dey make my tap e dey rush

the kind money we touch yeah

e dey rush

e dey rush well well

e be much

no be hype everybody dey crush

there's no dulling with us

[bracketed]

cause e dey rush

e dey rush well well

e be much

na god dey make my tap e dey rush

the kind money we touch

e dey rush

e dey rush well well

e be much

no be hype everybody dey crush

there's no dulling with us

[bracketed]

yeah yeah

yeah yeah

mmh ahh

Rush di Ayra Starr - Testi e Cover