Shmurda ranking (Badman rhedi)
Ballranking
Early wey mi wake I go down on my kneels
And I pray for my needs (Pray for my needs)
Jah listen to my heart
Amen to my prayer as I dey do my thing
Know say some still dey doubt
How I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist o yeah
So I'm not in haste I been dey wait (l been wait)
It's been a while I be dey meditate (Meditate)
I know say me I go elevate (Eee ayauayaya)
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
Eeeyy ayayayaya
You see me for the TV you won tell me baby hi
She see Aston Martin Bugatti for mi yard
You know me I stand ten toes on my grind
Even when I'm down my liquor take me high
I been dey calculate (Calculate)
Everyday I just dey meditate (Meditate)
Many days I remember the pains (The pains)
Be like say I don dey go insane (Aya aya aya)
Say amen to my prayer make e no dey late (Malo talk my gist)
So me go fi tell dem make dem no dey underrate ooo (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
Even when me know say the journey long (Malo)
Mi hustle more I give no excuse (Talk my gist I no you want chill ahh ooo oo)
When I dey for me grind awon won reju
So I'm not in haste I been wait (I been wait)
It's been a while I be dey meditate (l be dey meditate)
I no say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon shey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late ooo
Early wey me wake I go down on my kneels
And I pray for needs (I pray for needs)
Jah listen to my heart
Amen to prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt
How I won take do am but me never forfeit
Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist
So I'm not in haste I been wait (I been wait)
Very soon the boy go elevate (Elevate)
Say amen to my prayer make e no dey late
Talk my gist
Talk my gist I no you wan chill o yeah