menu-iconlogo
logo

German Machine (feat. Jeriq)

logo
Testi
(Yo X, yo X, yo X)

(Gi', Giddem)

Ogbe oh

Iyoo

I don come with another one

I want to manya, I want to shayo, I want to faaji

Make dem call me Romeo, money be my killing

This one life, I go like am, chop am like Egusi

Man here, should you see the evidence?

Una dey show me posi

Ọgini na fiọ, do not disturb

Ọgini na fio (ọgini na fiọ)

Asa bia k'anyi lụọ

K'ife icho, elesinam akpọ

Fully committed to the upper echelon (echelon)

In the club with Don Pérignon

Aza dikwa loaded, anyi nọọ ọfụma

German machine m chala-chala

Iyoo

Ekenelem ekenelọm (I don't care)

Ọbuna ogbasalo ego (I don't care)

Ekenelem ekenelom (I don't care)

Okporo hapu nụm aka (I don't care)

My girls on gbadun (I don't care)

Even if life get part two (I don't care)

Me, I be chop candle (I don't care)

Ten bottles of Azul (I don't care)

Ọgini na fiọ, do not disturb

Ọgini na fio (ọgini na fiọ)

Asa bia k'anyi lụọ

K'ife icho, elesinam akpọ

Fully committed to the upper echelon (echelon)

In the club with Don Pérignon

Aza dikwa loaded, anyi nọọ ọfụma

German machine m chala-chala

(Yo X, yo X, yo X)

(Gi', Gi')

(Gi', Giddem)