menu-iconlogo
logo

Egopiano

logo
Testi
If ego no dey wetin I gain

Na why I dey hustle make my hustle pay

(my hustle pay now)

Normally I no wan shalaye

Say na ego I dey find, bad energy go away, eh-eh

Ah, 'cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)

Make the ego plenty surplus (say, what?)

I wan chop life, me I wan ball

I wan ball o, I wan ball

Me, I wan chop life, me I wan ball

Make the ego plenty surplus

I wan chop life, me I wan ball

I wan ball o

Ehn

I wan ball o

(You wan ball, ehn)

I wan ball, (you wan ball, you wan ball, ehn)

I wan ball o

(You wan ball? Ehn)

I wan ball (gi' dem)

I wan money, wan money (more, more money)

Na less ego dey bring see finish

Obi Cubana sef dey find money

Ned okonkwo dey find money

You no go like wear high fashion (maka why)

You no like to buy mansion, uh (maka why)

Nwanne don't mention

Ifeanyi Odii surplus, anyi Chuks Onyeoma

Ah, 'cause I wan chop life, me, I wan ball (ehn)

Make the ego plenty surplus (say, what?)

I wan chop life, me, I wan ball

I wan ball o, I wan ball

Me, I wan chop life, me, I wan ball

Make the ego plenty surplus

I wan chop life, me, I wan ball

I wan ball o

Ehn

I wan ball o

(You wan ball, ehn)

I wan ball

(You wan ball, you wan ball, ehn)

I wan ball o

(You wan ball? Ehn)

I wan ball

(Yo x, gi-giddem)