menu-iconlogo
logo

God

logo
Testi
(Yo X)

(If no be God oh, uh-nuh, no)

(Say, if no be God oh)

(Ki')

(Little)

Many many things don sup, wey my mouth no fit talk

For my eye sef, water don drop

N- backstabbing, calling it love

Some come dey play me like I be toy

Dey no dey do anything dem talk

So, no go blame me, no be my fault

Yeah-yeah, yeah

Say, if no be God oh

I for don enter things wey go koba me

If e no be God oh

I for dey trenches without no money

If e no be God oh

Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me

If e no be God oh

Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God)

Thunder fire whoever dey spoil name (Ki', Kill Dem)

High tension, kolomental

When I enter

Give them what they don't expect

Right and left to the center

Thunder fire whoever dey spoil name

High tension, kolomental

When I enter

Give them what they don't expect

Right and left to the center

When I remember wetin they planned for me, awalamo

They want to kpayin the boy

But, omo ologo, gbera tan oh, na-na-na

'Cause my mama call me say

"Na one day you go blow, jejely cut your coat"

So, I dey my day

I follow who know the road, na-na-na

Say, if no be God oh

I for don enter things wey go koba me

If e no be God oh

I for dey trenches without no money

If e no be God oh

Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me

If e no be God oh

Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God)

Say, if no be God oh

I for don enter things wey go koba me

If e no be God oh

I for dey trenches without no money

If e no be God oh

Dem for dey enjoy the things wey dey meant for me

If e no be God oh

Woah-woah, whoa, yeah (if e no be God)

(Thunder fire whoever dey spoil name)

(High tension, kolomental)

(When I enter)

(Give them what they don't expect)

(Right and left to the center) right and left to the center

(Thunder fire whoever dey spoil name) thunder fire whoever dey spoil name

(High tension, kolomental) high tension, kolomental

(When I enter) when I enter

(Give them what they don't expect) give them what they don't expect

(Right and left to the center) right and left to the center

(Kill Dem, Kill Dem)

God di Berri-Tiga - Testi e Cover