menu-iconlogo
logo

Machala

logo
Testi
Fresh and clean me looking say you know the vibe

Man no send no body i Dey live my life

If you not talking money no go call my line

Say man just wan Dey happy man wan Dey alright

Ahh

Gat me looking like machala

I jam wizkid for Ghana

When I dance my makosa

People dey craze for Instagram

Ahh

Gat me looking like machala

I jam wizkid for Ghana

When I dance my makossa

People dey craze for Instagram

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Woni Won Wa Mi

San Francisco jamming

Me no Dey send nobody

Smoking loud and i'm making kudi

Tell me what I gain

If money no Dey for my lane

Sapa for don Dey wipe me kane

Puff puff pass make you pass rosay

Ahh

Gat me looking like machala

I jam wizkid for Ghana

When I dance my makossa

People dey craze for Instagram

Ahh

Gat me looking like machala

I jam wizkid for Ghana

When I dance my makossa

People dey craze for Instagram

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala machala

Machala di Carterefe/Berri-Tiga - Testi e Cover