menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

If No Be God

Cazuleehuatong
saraleewhuatong
Testi
Registrazioni
If no be GOD tell me who I be

I for Dey trenches Dey soak garri

Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti

I Dey alive and I still Dey happy

I fit never get everything wey I wish

But where I Dey today no be by sabi

Agbara mi ko Olorun mani

Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi

Eeehh mad ooo hmm ahhaaa

Hmmm ahhaaa you already know

Ahhaaa aaahh eeehh

I see you dey complain

Money no dey to buy Roche

Ah o'ti gbagbe pe

No be where you Dey last year you Dey today

Ah opolo'tiku people Dey for cemetery

Brother you for low your energy

Shey you know am not your enemy

Aye la'bowo l'atun fi'le si

Ah Adura lo'n gba agbara ko

So my brother no Dey phor

Cuz if you no get today you go get tomorrow

You go pay for all you borrow

Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo

L'aye won le r'awa mo

And if you Dey hear me say I don level up

I don forget all my sorrow

If no be GOD tell me who I be

I for Dey trenches Dey soak garri

Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti

I Dey alive and I still Dey happy

I fit never get everything wey I wish

But where I Dey today no be by sabi

Agbara mi ko Olorun mani

Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi

Me I no fit take it for granted

I no where I started

So many many shenking back then

Then never believe I could stand yet

Sebi nah my time and I try take advantage

So why you con Dey tell me past tense

Oh my brother man no be God

Man no be God

Only you can choose what's one of you talk

So why you con Dey dull

Ah Adura lo'n gba agbara ko

So my brother no Dey phor

Cuz if you no get today you go get tomorrow

You go pay for all you borrow

Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo

L'aye won le r'awa mo

And if you Dey hear me say I don level up

I don forget all my sorrow

If no be GOD tell me who I be

I for Dey trenches Dey soak garri

Egbe mi ti'ku Egbe mi n'sa panti

I Dey alive and I still Dey happy

I fit never get everything wey I wish

But where I Dey today no be by sabi

Agbara mi ko Olorun mani

Mo f'ope f'oluwa Allahu rabbi

Ah Adura lo'n gba agbara ko

So my brother no Dey phor

Cuz if you no get today you go get tomorrow

You go pay for all you borrow

Won sare won l'ewa buh A'ya asapamo

L'aye won le r'awa mo

And if you Dey hear me say I don level up

I don forget all my sorrow

Altro da Cazulee

Guarda Tuttologo

Potrebbe piacerti