menu-iconlogo
logo

Soldier

logo
Testi
Hmn hnm hmn

Soldier oh soldier

Soldier oh soldier

Na mama pikin you be o oooo oh soldier

Soldier come o

Please don't go to war

Mama dey for house

She's been crying for so long

She say why do you play with bullets

Don't go to war

She say why do you play with your life

Don't go to war

Don't go fight another man's battles

Don't go to war

Don't go fight your country's battles

Don't go to war

She say I born you

I carry you for nine months o

And I love you boo

And when I'm old I want you to be here to take care of me

Soldier please o

Please don't go to war

And if they lose you o

They only lost one soldier

But if I lose you

I lost my whole damn world

Uh uh uh uh uh uh uh uh

Uh uh uh uh uh uh uh uh

When you're deep at war

If them say make you go the front line

Say no no no

Na there the heat hot pass o

Disobey the order no no

Anybody wey wan fight make e go no go

If they lose you

They only lost one soldier

But if mama lose you

She's lost her whole damn world

I know it's a matter of duty

I know it's a matter of honor honor

She never really liked this job o

She say why play with your life

Mama go cry mama fit die

Mama go cry you no go wipe her eyes

Mama go cry mama fit die

Mama go cry no one to wipe her eyes

If she lose you

She's lost her whole damn world

Soldier please o

Please don't go to war

If she lose you

She's lost her whole damn world

Uh uh uh uh uh uh uh uh

Uh uh uh uh uh uh uh uh