menu-iconlogo
logo

Currency

logo
Testi
Yeah Yeah Yah

Is La

Oh Na, Oh Na Na Na Na

To Cuppy This Tune Press

Wow Woh

Say Your Touch Is Medicinal

Baby Shake Ikebe Super Oh

Na You I Carry Come And Na You I Carry Go

And If I Won Show, Na You I Won Show

Me No Go Nowhere Baby We No Tire

And Baby For The Line We Go Tire Ya Ya

Tonight We Go Dey Aright Oh

Say The Love Dey Strong And Mighty Oh

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

Tonight We Talking Dollars, Baby Any Currency

Baby Give Me No Mercy Oh

Wan Know If There′s Vacancy

Just Duncan Were I Know I'm Mighty

Girl E Be You Wey I Dey Love From The Nineties

This Na True Love, Omo No Be Ciking

E Mami Roll Am Slow, You No Go Tire

We No Go Nowhere Baby We No Tire

Dem Dey Before The Line We Go Tire Ya Ya

Tonight We Go Dey Aright Oh

Say The Love Dey Strong And Mighty Oh

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

3 X 2

Baby, Baby, Say Me Drive Him Crazy

The Way That I Move Is Wavvy

REPEAT –

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

Kpalangala Baby Mo

Do You Want Pound Sterling Baby Mo

Or, Another Currency Baby

Another Currency Baby

It′s Stg.

Currency di Cuppy - Testi e Cover