menu-iconlogo
logo

Anything (feat. Tiwa Savage & Burna Boy)

logo
Testi
Mavin

Drop it

DJ Big N

Tiwa

Baby fresh

Burna

When you are big, you are big abeg

Baby baby oh

This thing e crazy oh

Am going insane oh

Olorun gbami oh

Wonder wonder wonder (Wonder)

E too late to cry oh (Wonder)

We're happy to fast oh

Olorun gbami oh

My matter e don cast

And everywhere I go nw dem know me

Na so so Mrs this them dey call me

All the way from Lagos to Miami

Abu Dhabi dem dey feel me

Them know say this your love e drive me crazy

And I'll do anything for my baby

Oh my baby ah

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Joh Hola

Hola hola hola hola hola

Why I feel so good everytime I hold ya

So good that I gat you screaming Hallelujah

You go'n know nobody do you like I do ya

Wan baby Hola hola hola hola hola

When me tell up me live life

Demma wonder why me breed a sweet life

Coz dey look pon me and see me sweet smile

But dem don know say me come from street fight

So make you no go make me feel like you no want me

Tell me where you reside when you're horny

Make you give me green light make you call me

I'll be there by your side

If you gimme I go dapada

You know say I don suffer oh

Eh now I don be godfather

So u no go need no other

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

You are sexy and you fine

Bring your body next to mine

Hold me bobo waste no time

I'll make your body feel alright oh

Dakun Dakun baby me eh

Tele mi kalo ro ki eh

What you gat o Daddy

Make a bad girl be feeling highre

Drop it

Surulere Jaiye

Awon gbogbo Festac Jaiye

Oya Lekki nko Jaiye

Oya Ikorodu Jaiye

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Hehehehe

You thought this was a game

We're just getting started

DJ Big N

When you are big you are big abeg

Anything (feat. Tiwa Savage & Burna Boy) di DJ Big N - Testi e Cover