menu-iconlogo
logo

Chairman (Remix)

logo
Testi
Ibile

Ayiiiiiii

Dremo Drizzy ya ya

Me I want this money money money money

Money money money money

Money money money money

Astalavi give dem

Ah chairman when I no get money o fi mi pa now iya e

Chairman I no dey too dey hear if no be bar man

Coz when money no dey na you collect my wife

Oluchi baby why you chook me knife

Love weh we start for primary school

You con follow Yahoo boy whe beat you ayiiii

Ya ya ya man I just want to be chairman

Ya man I just want to be chairman

Ya ya ya man I just want to be chairman

Me I want this money money money money

Money money money money

Money money money money

Baba give my helper Google map

Make e find me for my location

Living large Lavida loca

Poverty no be my portion

Bata mi adu koko ka

Mofe ma lowo lapo ni gbogbo gba

So baba give my helper Google maps

Make I pin am my location my location

My lo lo lo lo lo lo lo

Oh Lord when I go make this money wey dey my mind

Oh Lord when I go put my enemies to shame

Oh Lord when I go use this money clean my yansh

Oh Lord cause I dey work I dey pray gan gan

Ya ya ya man I just want to be chairman

Ya man I just want to be chairman

Ya ya ya man I just want to be chairman

Me I want this money money money money

Money money money money

Money money money money

I want I want to lowo I want to make this money o

I want I want to lola o wan dey wealthy gan ni o

I want I want to la lafia la lafia

Me I want this money money money money

Money money money money

Money money money money

I want to take P J with my baby

i want to take her on vacation

I want to buy everything in Gucci

Without my bank shaking

If I get 200billion Dollars for account

I go buy the whole of Naija oh

Mo fe fo Cardi B

Offset is upset with me cos I fly am come to Naija oh

Oh Lord I want knack this girl weh dey my mind

I don chop so tey

I dey pray make money no finish for my hand

Ayiiiii

I don chop I don buy Gucci ah ah kilo sele gborile iya e

I just want to be chairman

Money ahh money chop this money money