menu-iconlogo
logo

Who's Your Guy?

logo
Testi
Ehnhen omo dremo wetin sup last night

Omo e get one guy

Ehnhen omo dremo wetin sup last night oya

Omo e get one guy wey don high

No be my guy one of my guys guy

O je oja o lo ajah

O lo wa ja awa lo la ja

Igbati mo mope ama jo ni issue o

E no tell me sorry when e step on my shoe

Olopa wa wa

My guys guy tell the sarz guy

Sey ma and my guys sef be hin guys guy guy

Who's ur guy

Who's ur guy

I don't know u like that

Guy guy

Who's ur guy who's ur guy

I don't know u like that

I say don't call me ur friend my friend

Who's ur guy who's ur guy

I don't know u like that

I say don't call me ur friend my friend

Who's ur guy

Who's ur guy

I don't know u like that

My guy's guy no wan puff puff pass that J

Con dey colonize am like sey na ur papa buy the blaze

E sey I no sabi talk wait

Who invited this n**a in the first place

Nacka sare gba oju e straight gbes

I'm making meals I'm in need of plate

Get it

You too broke and hungry to relate this

Tooth pick dey for table 'cos I go need am right after

I put ur shawty bigger meat on the plate gbes

Uzo why

This ur guy ehn e no try my guy

Ki le leyi n so bai

This guy

Who is ur guy guy guy

Who is ur guy who is ur guy

I don't know u like that

Guy guy

Who is ur guy who is ur guy

I don't know u like that

I say don't call me ur friend my friend

Who's ur guy who's ur guy

Who's ur guy

I say don't call me ur friend my friend

Who's ur guy who's ur guy

Who's ur

Guy who is ur guy

Who is ur guy

I don't know u like that

Guy who is ur guy

Who is ur guy

I don't know u like that