Up to something no be small thing
Check my melody stop the dulling
Back to my baby wait am coming
Me and iyanya we up to something
Up to some boku richie richie noni
Bigger than mavin no be forming
Dem dey feel me from ogogo maiko
Down to ilesha kulu they are calling
If na for money we get am plenty
Ask me for money whenever you see me
Una reason when dey go dey feel me
And dem go dey twale when dey see me for tv
Oh oh oh who do this thing whe dey make dem say
Oh oh oh who give dem something whe dey make dem say
You know we get the master plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago
Some people just dey make mouth
For their money nah bundle
We no dey see am at all o
We get mula but we can't shout
Na why your baby dey call o
No mercy we still dey burning
We no dey force we still running
We call shots keep one hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your sister to come jolly
Don't if you aint gat money
Pay my dues we only pay cash only
Out of the road so we steping at the jet
Everybody feeling good giving glory to the most high
D money long so we burn to the sundown
Na celebration we dey pop the whole night
Some people dey just dey hate turn off we light
But you know for mavin no shaking
Oh oh oh who do this thing
Whe dey make dem say
Oh oh oh who give dem something
Whe dey make dem say
You know we get the master plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago
May be no
No time for no dulling all the way up
Plenty doti feat to casue you plenty hold up
As you can see Don Jazzy gat me turned up
And nothing can stop me am all the way up
To Duban I'd be running every city
All the fine girls dem dey ring it
Now we sell it
Hot stuff na we ogbona felifeli
And if you hear the base feel the
It's been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep trending no be moi moi
Money stacked up to the ceiling no be moi moi
You making us our rules when
We dey spending no be moi moi
The people sweating dey feel the heating
We in the kitchen someting cooking
No baking soda the game is over
Something untop wanne nwatago
Oh oh oh who do this thing whe dey make dem say
Oh oh oh who give dem something
Whe dey make dem say
You know we get the master plan
To make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago