menu-iconlogo
logo

Breakfast

logo
Testi
Mad o

It's Iyanya

Xtofa the beat chef

Breakfast don belle full me

Feels like love is not for me

Since you came my way

I don change my mind

Now I'm feeling stupid all over again

Dem talk say you are driving me insane

But do I look like I care what the people say

Baby girl I love you everyday ah ah ah

(Omalicha)

I cannot run away from love

(Oh no)

I cannot run away from love

(Oh no)

I cannot run away from love

(Oh no)

I cannot run away from love

Be like say I don manya for your love oh oh

Shey na money you go chop I get enough oh

Baby look into my eyes and tell me say you want me

If you willing girl I'm ready to take you away now

Cause I want you so baby

Empty my pockets for your matter ohh baby

See girl I'm tempted oh, temptation

Kolobi your body na wetin I dey love oh

(Omalicha)

I cannot run away from love

(Oh no)

I cannot run away from love

(Oh no)

I cannot run away from love

I cannot run away from love