menu-iconlogo
logo

Pepper Dem

logo
Testi
Ahn ahn ahn

BOY T

Yeh yeh yeh

Jbrown

Me I gat to run my race

Me I gat run my thing

Me gat face my fear (Face my fear )

Me I gat to work

Me I gat to work

Me I gat run my race

Me i gat to face my fear

Me I gat do my thing

Me I gat do my thing (Oh oh )

Let know man deceive you (Say him dey for you )

Let know man deceive you (Say him dey for you )

Let know man deceive you (Say him dey for you )

Let know man deceive you (Say him dey for you )

Me I gat to pray (Pray pray pray )

Man no be God (Man no be God )

If you like do your thing (Your thing )

God dey my back (Oh oh oh )

Me I gat to pray (Pray pray pray )

Man no be God (Man no be God )

If you like vex (If you like vex )

Me I no get vex (For you )

Oya make you wyn am for me

Baby wyn am for me

Bad belle people peeper dem now

I don dey make am peeper dem now (Oh)

Oya make you wyn am for me

Baby wyn am for me

Bad belle people pepper dem now

I don dey make am pepper dem now

Say na the blessings and the love

Oluwa keep pouring on the boy

Wey make your girl keep falling for the boy

Halleluyah this is the turning point

I swear I don't care if you love

Another man hate be my choice

Make you no go reason wetin sup

If your own time reach you go ball

Oh oh oh ayisha

I've got a lot of goodies in abundance

And e go nice if you crash for my villa (E go nice if you crash for my villa)

Oh oh oh ayisha

Oluwa don bless no resistance

And e my success giving them fever

You no fit play me this no be fifa

Oya make you wyn am for me

Baby wyn am for me

Bad belle people peeper dem now

I don dey make am peeper dem now (Oh)

Oya make you wyn am for me

Baby wyn am for me

Bad belle people pepper dem now

I don dey make am pepper dem now

Pepper dem now

Jbrown pepper dem now

Don Dey pepper now

Pepper dem now

Yeh!

Pepper dem now

Don Dey pepper dem now

Jbrown pepper dem now

Ahn ahn ahn

Pepper Dem di J Brown/Boy T - Testi e Cover