menu-iconlogo
logo

Nobody

logo
Testi
Greatness

DJ Neptune

Joeboy pon deck

Nkàn to ba fé, lo ma get

sè kó ma lò bè (A wó)

Body on check check check

Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah

Toyin tomato causing gobé o

Lepa jó pé pé ré pé jo

wo ma sé me le sé ye

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say

you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see

you with another man

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say

you dey with another man

The wey your body rotate

I don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody,

nobody, nobody, nobody, no

Don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody,

nobody, nobody, nobody, no

(It's your boy Eazi)

(Zagadat)

Baby this your body no be here

I tell you say you fine you no dey hear

Me I no be dun di, dun di

I see you with di Soji, Soji

Anyway me I no go care

(Na only you I dey want I swear)

So don't waste time baby mà rò sé o ye

Cos E be you I want,

E be you I dey want o

I go prove my love, I

go risk it all o, a a a

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say

you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see

you with another man

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say

you dey with another man

The wey your body rotate

I don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody,

nobody, nobody, nobody, no

Don't wanna see you with

Nobody, nobody, nobody,

nobody, nobody, nobody, no

Baddest

(Joe joe joe boy pon deck)

DJ Neptune, hit me!

(The best of magic)

Sounds of Neptune