menu-iconlogo
logo

Adaobi

logo
Testi
Do you understand the formular (3ce)

Adaobi (2ce)

Formular (2ce)

Do you understand the formular (3ce)

Adaobi (2ce)

That formular, formular

Uh ni ni m**i m**i ni

M**i ni ni ni ni ni na

M**i ni ni ni ni ni ni

Di di di di di di di di, uh na na na na

Na

Di di di di di di di di

Ehn di di di di

Di di di di di di

Gbere mi di di di

Girl I'mm addicted to you

I don't know what you did to me

Omo wetin you give me chop

I no mind to dey come dey go

By the way you're so beautiful

Baby girl there is something about you

And I must to know that thing about you

Wey dey make my brain dey scatter

I must to be your lover not your brother

Adaobi, npogi gazamu

Adaobi, Adaobi niwoku

Adaobi, oginni fiyasaro

Adaobi, oh no my God o

Adaobi, npogi gazamu

Adaobi, Adaobi niwoku

Adaobi, oginni ginasa ooo

Do you know

The way you dancing (Adaobi)

The way you shaking your body dey make

Me go crazy

Do you know

How you dancing (Adaobi)

How you shaking your body dey make me go crazy

Girl I want the formular (Adaobi)

Sweety baby ya na na na na (Adaobi)

Girl you pass the formular (Adaobi)

Olomi ya na na na na (Adaobi)

I know you get the formular

Sweety baby ya na na na na (Adaobi)

Baby pass the formular

Olomi ya na na na (Adaobi)

You're looking for the formular

From here down to south africa

You know I gat the formular

I know you like the formular

You're looking for the formular

From here down to south africa

You know I gat the formular (Adaobi)

I know you like the formular (Adaobi)

Almighty formular

Baby girl see I love your formular

Them say Erikky Banks you porpular

No be lie you dey burst my medulla, my

Medulla on a regular

I go like to give on a regular

I no mind make I burst your circular

That thing wey dey burst my medulla, my

Medulla hey

Quadratic equation ma re o

Baby girl you scatter my brain o

Am loving the way that you shake o

My lady, my lady

Quadratic equation ma re o

Baby girl you scatter my brain o

Am loving the way that you shake o

My lady o, my lady o

O sweety Ada (Ada)

Omo see me see Ada (Ada)

Baby okwu Ada (Ada o)

I teach the formular o

Doro fine girl

Yeah hey doro fine girl

Yeah hey ah

Abi be ko o

Ah, be no ni o

Ada fine gan o

Ah, fine no ni o

Abi be ko o

Ah, be no ni o

Ada fine gan o

Ah, fine no ni o

Girl am addicted to you

I don't know what you did to me

Omo wetin you give me chop

I no mind to dey come dey go

By the way you're so beautiful

Baby girl there is something about you

And I must to know that thing about you

Wey dey make my brain dey scatter

I must to be your lover not your brother

Adaobi, npogi gazamu

Adaobi, Adaobi niwoku

Adaobi, oginni fiyasaro

Adaobi, oh no my God o

Adaobi, npogi gazamu

Adaobi, Adaobi niwoku

Adaobi, oginni ginasa ooo

Do you know the way you dancing

The way you shaking your body dey make

Me go crazy

Do you know how you dancing

How you shaking your body dey make me go crazy crazy

Girl I want the formular

Sweety baby ya na na na na

Girl you pass the formular

Olomi ya na na na na

I know you get the formular

Sweety baby ya na na na na

Baby pass the formular

Olomi ya na na na na (Adaobi)

You're looking for the formular

From here down to south africa

You know I gat the formular

I know you like the formular

You're looking for the formular

From here down to south africa

You know I gat the formular (Adaobi)

I know you like the formular (Adaobi)