menu-iconlogo
logo

Could This Be Love

logo
Testi
Nasboi

Dee Yasso

(Oh, come on in my heart o)

I can't even sleep for night, I carry you for my mind

I don dey think of you, calamity for my head

I can't even hold myself, I want to take some selfies

Ọlọrun o ni jẹ, God no fit gree make them take you away from me

I don dey think, oh, my mind dey lose

Ɔdɔ yɛwu, wuyem, oh

Can I be your lover? don't leave me sober

Without you my girl, say this life would be over

Life is nothing without you

There's something about you

Could this be love o-o-o? (Ṣe na love o?)

Life is nothing without you (eh-eh-eh)

There's something about you (something about you)

Could this be love o-o-o? (Could this be love)

Ṣe na love o?

24-7 I dey think of you my Fi fi, mm-mm

Any other person no get level, I promise you

My heart is for you, my life is for you

And my life is nothing without you, girl I want to know

Ɔdɔ yɛwu, my baby, I love you to God

Ọkwanụ gi newụ my baby, I need you for sure

Life is nothing without you (oh-oh), there's something about you

Could this be love o-o-o? (Could this be love, oh?)

Ṣe na love o?

Life is nothing without you (eh-eh-eh)

There's something about you (there's something about you)

Could this be love o-o-o? (Could this be love, oh?)

Ṣe na love o?

I can't even sleep for night (Ɔdɔ yɛwu, my baby)

I carry you for my mind (I love you to God)

I don dey think of you (Ọkwanụ gi newụ my baby), calamity for my head

I need you for sure

Give me woman, did you the same

I don't wanna be pop with you

Are you the woman you taught me

Girl you don't need to be fucking, but I'm here

(Element Music)