menu-iconlogo
logo

Ease Up

logo
Testi
I came a long way from ikeja

Na why I hot pass lagos weather, ohh

I no fit waste my time dey argue with you

I gotta move, it's now or never, never

So many distraction, commotion

Make a bad man run away

Politician, dem no send

Dem wan pull me over, how dey smell my money

Na wetin I dey try calculate

See, na this fine girl wey dey cool me down aah-oo-aaah

I don't really blame myself

I've been on this road for long time

And leaders no dey care for us

Their politics is more important

I no fit to kill myself

Mama I go take am easy oh-oh-oh

We just wanna ease up

Forget the stress, like you've got amnesia

Pretty girls with me, and they wanna tease us

Give thanks to jah for all of ma g's, yeah

Girl, you gotta ease up

Damn, so many things I fit complain

Naij men are mad, you know the saying

But how man go sane when nothing changes nothing changes

I'm just saying

Buy a new whip they scratch your paint

Get some new ice they snatch your chain

Time's so hard, it's hard to blame 'em

But me say ease up

Find me herbs and tea, yeah

Make I look for visa

There's no guarantee for this world

But me can't give up o

Fighting is my default mode

Omo na wetin I dey find kon dey find me ni

Fine girl wey cool my high bp o

I don't really blame myself

I've been on this road for long time

And leaders no dey care for us

Their politics is more important

I no fit to kill myself

Mama I go take am easy oh-oh-oh

We just wanna to ease up

Forget the stress, like you've got amnesia

Pretty girls with me, and they wanna tease us

Give thanks to jah for all ma g's, yeah

Girl, you gotta ease up

Ease Up di Nonso Amadi - Testi e Cover