menu-iconlogo
huatong
huatong
oluwacoded-no-pressure-me-cover-image

No Pressure Me

Oluwacodedhuatong
natcrusherhuatong
Testi
Registrazioni
Ey ee ah

BoyCoded

Turn it up for the boy o

Oh oh oh nana

Man wan enjoy put head on bobby

Shey you know me I want some money

Tell person to tell somebody

That we coming with full energy o

Yeh

Awon temi wole

Japata ko kere

Je ke hennessy wole

Pray to God for pay day

Mamami wa ni le

Want to give her some milli

No matter how e be

Say ama dele

Oga no pressure me (No pressure me)

Cause you wasn't there when I need some body

I need some money

Brother no bother me

I no all my mama pikin so no brother me (ahh ah)

Mad strain wey dey burst brain

Gat me in my feelings

O sure ema josi

Na why e be lowkey

I've never stopped so I will never stop

Tho I fit tire make I just press pause

Once I recover omo na full force

Shey you know to get money na by force

Man wan enjoy put head on bobby

Shey you know me I want some money

Tell person to tell somebody

That we coming with full energy o

Yeh

Awon temi wole

Japa ta ko kere

Je k'Hennessy wole

Pray to God for pay day

Mamami wa ni le

Want to give her some milli

No matter how e be

Say ama dele

Oga no pressure me (No pressure me)

Cause u wasn't there wen I need some body

I need some money

Brother no bother me

I no all my mama pikin so no brother me

BadG entertainment

Altro da Oluwacoded

Guarda Tuttologo

Potrebbe piacerti