menu-iconlogo
logo

Grind - Remix

logo
Testi
Scoper

Omo iya aje

So i be like one, two make I buckle my shoes you know

Three, four, five make I stay on my grind

Cause mama tell say see everything na time

And I get many things wey dey bother my mind o

One, two make I buckle my shoe you know

Three, four, five make i stay on my grind

Cause mama tell say see everything na time

Cause i Get many things wey dey bother my mind o

Mokepe jajiovah

Me wanna drive the rover

Make my time no go over

Me I no want to sufferr oo

Mokepe jajiovah

Me wanna drive the rover

Make my time no go over

Me I no want to sufferr

Mokepe jajiovah

Make my time no go over

Me I no want to sufferr

So I be like watin go be go be

Watin man never see

I don Dey hustle lati nineteens

Can you feel the energy

Na why I Dey shashe motin te lappy

Wetin go be go be

Wetin man never see

I don Dey hustle lati nineteens

Can you feel the energy Omo iya Aje

Ah Ah Na why I Dey shashe motin te lappy

Everyday ni mo man ba Olorun mi soro ni koko

Motun ni baba isale to fun mi ni oshe ati konkan

Motun ni Awon alfa ton gbadura ton bee Olorun ni tori temi

Nitori eh ogun kogun kan bayi olebori temi

At the same time folorunsho mi onigun palm tree

Cause Omo ologo ni mi moti moyen lati primary three

Kato ma je lobsters ajeun ninu canteen

Uncle shegun maphoor ton bari nkan ti mo da nisi

When I Dey school I be scholar

Lori titi I be baller

Mon korin mi ni corner

But won koje biti burna

Loud o kin shee Arizona

Ole bere lowo Stoner

Omo to bashe bi werey elewo corner make them stone am

Allhamdulilahi o

Baba ni kin carry go

Now I gat the dough

Anytime i drop mi flows

Eyin Temi eh bami jo

Cause my sound is gold

One, two make I buckle my shoe you know

Three, four, five make I stay on my grind

Cause mama tell say see everything na time

And I Get many things wey dey bother my mind o

One, two make I buckle my shoe you know

Three, four, five make I stay on my grind

Cause mama tell say see everything na time

Cause I Get many things wey dey bother my mind o

Mokepe jajiovah

Me wanna drive the rover

Make my time no go over

Me I no want to sufferr oo

Mokepe jajiovah

Me wanna drive the rover

Make my time no go over

Me I no want to sufferr

Allhamdulilahi o

Baba ni kin carry go

Now I gat the dough

Anytime i drop mi flows

Eyin Temi eh bami jo

Cause my sound is gold

All time call me