menu-iconlogo
logo

Celebrate Me

logo
Testi
WhaYaSay

If I fail, dem go laugh me

Na my mama na hin bath me

Dem use excuse dey slap me

Same people, when I turn, dem go yab me

Alright

Tell me-Tell me where dem dey

When I dey hustle, I dey try sustain

Every-Every Saturday

From Ilaje down to Costain

Abeg-Abeg no carry my blessing run (no carry my blessing run)

Today na you, tomorrow fit be my turn (today na you, tomorrow fit be my turn)

Show me love, no go show me python (no go show me python)

We be the same for Oluwa Kingdom (we be the same for Oluwa Kingdom)

So me say

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my wife

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my back

Elema of Warri, you be big name

Ifeanyi Odii, you be big name

Awaritse, you be big name

My brother Young Don, you be big name

Onyeoma Havey The Don, big name

Foston, Sirgila, big name

Ejele One, you be big name

Obi Cubana, you be big name

Arthur Eze, you be big name

Ben Peters, you be big name

Tom Polo, you be big name

Ochacho Ebelebe, you be big name

Okonjo Eweala, you be big name

Larry Gaga Nwannem, you be big name

Oluwa make me a big name (big name)

Make I put all my enemies in big shame

So me say

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my wife

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my back

Gimme-Gimme wetin I deserve

If I suppose dey, no put me for reserve

No go wait 'til I kpai

Before you gimme meat pie

Mike Adenuga, you be big name

Lekki Gardens, you be big name

Kabiyesi Elegushi, you be big name

Obafemi Martins, you be big name

Dammy Oloyon, you be big name

Ibrahim Mahama, you be big name

Sledge for Ghana, you be big name

Spoy Chukwudi, you be big name

Chief Ikuku, you be big name

NASA Research, you be big name

Alfred Temile, you be big name

Charlie Akpuruka, you be big name

Big Lamz, CP, big name

Emma Baggie, Billie Boom, you be big name

Afunsho Ferra, you be big name

Batura Long Cash, you be big name

Oluwafizzy (krrr)

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my wife

Celebrate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)

No be say when I leave this life

You go dey fake am for my back (fake am for my back)

Gemstone still the boss

You dun' know

WhaYaSay

(Give dem, give dem)