menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Ilashe

Ruger/BNXNhuatong
peridot368huatong
Testi
Registrazioni
Ilashe waterway

Splash on me, ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ, ọmọ aye

I go splurge you all my pay

Na legit, ko ń ṣe ase

Ma order anything wey you want, girl, it's alright

Ilashe waterway

Splash on me, ko kan aye

Hennessy on the way

Maa order lọ, ọmọ aye

I go splurge you all my pay

Na legit, ko ń ṣe ase

Ma order anything wey you want, girl, it's alright (ma order lọ, ko ṣ'aye)

Swear that you don't know what we are doing here

Abi no be free boat wey you use reach here?

Swear say you no feel all the doings here

You don enjoy finish, you come dey lose interest

You know e don finish, to ba le m'omi bẹẹ (m'omi bẹẹ)

Baby, inú mi ma dun, to ba le fun mi jẹ, baby

Who goes there? Le-le

When money full wallet

Eleyii, o pọ, sẹ

Tell me wetin bọbọ no get

Ilashe waterway (Ilashe waterway)

Splash on me, ko kan aye (splash on me, ko kan aye)

Hennessy on the way

Maa order lọ, ọmọ aye

I go splurge you all my pay

Na legit, ko ń ṣe ase

Ma order anything wey you want, girl, it's alright (order lọ, ko ṣ'aye)

But you've been keep me waiting

When your legs should've been shaking, shaking

You're my number-one rating

Shouldn't be me that you are delaying

Playing games with

Ah! Eleyii nasty

She no be catfish, kele na bad b***h

As we dey for bar beach, oh baby

Oko mi tanṣo

Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol

You con dey move slow, no way

Fi s'ẹnu bi harmonica

Kò le k'owo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure

Ilashe waterway (Ilashe waterway)

Splash on me, ko kan aye (splash on me, ko kan aye)

Hennessy on the way

Maa order lọ, ọmọ aye (maa order lọ, ọmọ aye)

I go splurge you all my pay (I go splurge you all my pay)

Na legit, ko ń ṣe ase

Ma order anything wey you want, girl, it's alright (right)

Altro da Ruger/BNXN

Guarda Tuttologo

Potrebbe piacerti

Ilashe di Ruger/BNXN - Testi e Cover