menu-iconlogo
logo

No Shaking

logo
Testi
I am the Flowolf (Damn)

Put the bang-bang

(I′m loo)

(Anything you want I'll do, I′ll do) Mayor of Lagos

Mayorkun baby oh

Call me when you need me oh (call me)

I say call me when you need anything oh

What a feeling oh

Loving the one wey love you back, good loving oh

I stand well for you, no shaking oh

You fit ask my mama, she know the story oh

I hold ground for you, no shaking no, no

You fit ask my papa, he know the story oh

Anytime it's rainy, I dey (for you, for you)

Even when it's sunny, I dey (for you)

Sade where you dey?

If you in trouble, baby call my phone

′Cause I′ll catch a grenade for ya

Any pit when dem dig, we go jump am pass, oh whoa

Ko le je for ya, as you dey go make you buff am pass

Buff am pass

So call me when you need me oh

I say call me when you need anything oh

What a feeling oh

Loving who love you back na good loving oh

I stand well for you, no shaking oh

You fit ask my mama, she know the story oh

I hold ground for you, no shaking no, no

You fit ask my papa, he know the story oh

Shey you go dance for me?

Shey you go twerk am like your Instagram for me?

Like your ti-ti-timeline

Hash tag, all when you need me

Carry you travel no shaking oh

Yankee cold but, (no shaking oh)

Dollar high oh, (no shaking oh)

She shake am when I say (no shaking oh)

30BG, (no shaking oh), untop the main (no shaking oh)

Put the bang bang

I'm loo, call me when you need me (call me, call me, call me, call me)

Call me when you need anything oh

What, what a feeling oh

Loving the one wey love you back, good loving oh

See, I stand well for you, no shaking oh

You fit ask my mama, she know the story oh

I hold ground for you, no shaking no, no

You fit ask my papa, he know the story oh

She say oh why, oh why, oh why

Tell me why

Nigga, n***a why

So why you sen, sen, sen, sen

Why you jump on another beat

You got me weak for it

I cannot look your eyes

No Shaking di The Flowolf - Testi e Cover