menu-iconlogo
logo

On A Jay

logo
Testi
Guy help me record am

Ocho

Of Lagos

Fresh

Code name

I am the Flowolf a hoo aya ya

I'm on a jay

I no no wey tin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I'm on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

Omo guys seh naso e be when una dey start as how

As in everybody want this or that but seh nah pa

Omo nah pa o dem no understand

So so kill dem wan kill me since we give them how far how far

No be everybody you fit reply

Normal P na cause who no understand no be your guy

Omo na lie the guilt tripping

Omo na die like eva don dey whine

No vex nah how your side

Omo I dey but I don dey cause I'm on a jay

But any which way

Can't count how many shows we don play for Inter state

Wey rest of the money promoter no go pay

For 2016 nah David house we day ge ge

And for my hand nothing really too dey dey yapa ge ge

You know the P all your P self know the Q

Them dey come to collect arizo inside my room of le

But we dey ball Obafemi self dey play dey play oh

Everybody head no be the same

O wa fun wo no the Zinedine Zidane

Ran wo le ti I go tailor anybody for the day

Cause I'm on a jay a hoo

I no no weytin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo ku lo lo mi pele Mary Kay a hoo

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I'm on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

I am the Flowolf a hoo ya ya