menu-iconlogo
huatong
huatong
usmanial-vibez-appreciate-life-cover-image

Appreciate life

Usmanial Vibezhuatong
sivillayahuatong
Testi
Registrazioni
Showlex the gifted one

Baba God i no fit question you but check time time don dey go oo

Brokenness dey make man sad sometimes make man no go craze

Take it easy if life dey favor you my bro

No be say me sef no dey try but hustle never pay

If you run am, e no work bro run am again

No be one day God dey answer prayer

Na you go run your race

Never give up on your self good things take time

Take life jeje no be by who sabi speak English

Cause btc address sef na rubbish spelling

As you dey face one or two me self dey face three and four

Some say God no good but he dey favor some wey get the funds

I had to face my s**t I had to face my way

Cause if I no face the pain I had nothing to gain

Them say time wait for nobody nah the time I dey wait for why my own time never come

I still dey doubt am

Cause tomorrow fit dey make you no dey nah why I carry my cross

Te mi na ba ta pastor kan ko bad sebi Judasi ta Jesus

Te mi naa ba so 1k di 100 million na miracle sebi Jesu na se miracle

Se na oshole abi make I still believe in you

Which one cause me I don dey tire for this life

Nobody go wake you up na you go wake yourself

Odidin ni won fi atare toro fun egungun

Odidin ni won fi obi toro fun orisa

Odidin ni agbe re igbin toko rebo

Odidin ni olugbo fi igbin toro fun ero ona

Odidin owo, odidin aje ni koma wa wa ri o

The lord is my shepherd

Awa o ni ikan mi akon fi werey port majeji ni

Either Christian or Muslim or Herbalist anyone sha find your way

Anyway na way for here we no fit panic

God dey

Altro da Usmanial Vibez

Guarda Tuttologo

Potrebbe piacerti