menu-iconlogo
huatong
huatong
ykb-san-siro-cover-image

san siro

ykbhuatong
sabrinaayadie7huatong
Testi
Registrazioni
Finito... Finito

Before I begin the explanation

Make I paint a picture

Make I write literature

Describing the future for you

Yusuf baby,baba siwon

Ever since I don set my koro koro eyes on you

I knew that I will fight for you

I knew that I will participate in any competition

If the prize was you

I will go to any length to compose a sentence

That will fully capture your essence

I will spare zero expense

Cause you get more sense

Than bachelor degree or masters

I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already

Government e don pass law already

Say your love no be crime

Say your love no be felony

Where the marriage counselor,make e dey counsel us already

So many damn butterflies in my tummy

I wanna open up

I wanna show you off

I wanna show you

The amount of love wey I get

E fit to fill up eleven basket

E fit to fill up San Siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

Amount of love wey I possess

It big pass wetin I go fit to process

E go fill up San Siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Till I enter casket

Ooh-Ooh-Oh,my days

I need a lawyer wey go rest my case

I need a doctor wey go cure my craze

And I fit call Dre but then

It's only you that can treat me better

And I'm still waiting for your call up letter

If you post me,I no go redeploy

Shey you no dey see the boy

I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already

Government e don pass law already

Say your love no be crime

Say your love no be felony

Where the marriage counsellor,make e dey counsel us already

So many damn butterflies in my tummy

I wanna open up

I wanna show you off

I wanna show you

The amount of love wey I get

E fit to fill up eleven basket

E fit to fill up San Siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

Amount of love wey I possess

E big pass wetin I go fit to process

E go fill up San Siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Till I enter casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Till I enter casket

The amount of love wey i possess

E big pass wetin i go fit to profess

My baby teach me to love,she my professor

And also my mother confessor

Before I begin the explanation

Make I paint a picture

Make I write literature

Describing my future with you

Yusuf baby,baba siwon

Altro da ykb

Guarda Tuttologo

Potrebbe piacerti