menu-iconlogo
logo

Elevate

logo
가사
Elevate

Ah ahn

Badman rhedi

Boyranking

Early wey mi wake I go down on my kneels

and I pray for needs

Jah listen to my heart amen to my prayer as I dey do my thing

know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit

Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist

So Im not in haste I been dey wait

It s Been a while I be dey meditate

I know say me i go elevate

So me go fit tell dem make dem no dey underrate

Very soon shey the boy go elevate

Say amen to my prayer make e no dey late o

Through grace me i grow from grass

And I got different story for this scars

Incase you dont know my vision is so wild

no be say me distance Na kaluba I dey fine

Me I stay strong even when me know say the journey long

Mi hustle more I give no excuse

When I Dey for mi grind awon won reju

One mind I no say baba dey my side

U know na Big win if I make mama dada proud

Steady doin big things before I clock 35

Me i stay strong

Even when me know say the journey long

Mi hustle more i give No excuse

When i dey for me grind awon won reju

Early wey me wake I go down on my kneels

and I pray for needs

Jah listen to my heart amen to prayer as I dey do my thing

I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit

Cuz I know say wetin God no fit do no dey exist

So Im not in haste I been wait

It s Been a while I be dey meditate

I no say me i go elevate

So me go fit tell dem Make dem no dey underrate

Very soon shey the boy go elevate

Say amen to my prayer make e no dey late o