menu-iconlogo
logo

Ebe

logo
가사
I Dey Strive just to get the kpa

Coz I gas lowo lowo to avoid fipa

I wan say bye bye to broke days

Make I get money till old age

When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be

Life no Dey sweet when money no Dey

I don sleep where mosquitoe Dey

Ti mio rowo raso ti ma mu rode

Nah why I Dey hustle 24/7 no play

Garri no be food wey fit me

Sun fire me rain beat me

Wetin I never do lori titi

So I gas make am loruko jesu kristi

Dey wan see the boy downfall

If I gbera wo wan for

From zero to wonderful

Hating on me like what happen

Dey wan see the boy downfall

If I gbera wo wan for

From zero to wonderful

Omo ologo shana lor

I Dey Strive just to get the kpa

Coz I gas lowo lowo to avoid fipa

I wan say bye bye to broke days

Make I get money till old age

When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be

Oun ti owo e oto

Mafi gongo fa

Se bo se mo

Ayeyi olo far

Pastor lo mo abi alufa

I thank omega and i Thank alpha

Tori eniyan ma da Owo ru gan

Toba soro lo wan fowo mu bu gan

Odogun gbe gbe gbe kato mu U-turn

Baba sa'nu mi make I fit pull up

Oun ti owo e oto

Mafi gongo fa

Se bo se mo

Ayeyi olo far

Coz nah where man Dey work

Man go chop o

God Dey for me no more sorrow

Monkey Dey work baboon Dey chop o

Ao mani we no go borrow

I Dey Strive just to get the kpa

Coz I gas lowo lowo to avoid fipa

I wan say bye bye to broke days

Make I get money till old age

When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be

Kowo mi matan

Kola mi ma lo isale

Kowo mi ma kan isale apo

Ebe ni mo be