menu-iconlogo
logo

Down

logo
가사
Kesekese ni Tizzy (Shopor)

See they call me Freshout Jimma sun Jimma sun lele

You know I want you baby do you care for me

Everything I get babe is all on you

Mamii gimme love no go go funny

(Mariana Mariana)

Everything you want baby you know I’ll get it all for you

Gimme special loving baby no dull me

Thank God you come my way, and I Dey blessed that day

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada o

Olo mi dakun cool me down, for you I fit shot any man Down Down Down

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada o

Olo mi dakun cool me down, for you I fit shot any man Down Down Down

Mariana see nothing wey me no fit do

I no know Wetin dem fit wan do to me o

I no know Wetin you fit do to me oh ye, I go dey deh for you

Mariana see nothing wey me no fit do

I no know Wetin dem fit wan do to me o

I no know Wetin you fit do to me o ye, I go dey deh for you

Cos demma hate us, demma give us attitude

Ife wa n gbona, jor ma je ko tutu iye iye

E dey ginger me too, e deh pepper my soul

E deh make me go crazy eh eh eh

Gimme loving baby, love you no be play play

Cos iwo ni mo fe ma duro de eh eh eh

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh

Olo mi dakun cool me down

For you I fit shot any man Down Down Down

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh

Olo mi dakun cool me down

For you I fit shot any man Down Down Down

See nothing wey me no fit do for you my baby

Ife yen po gan je ka shere

I no go use you play, I no go take you for shere shere

Fawon to n leri to fe ki ife tutu, baba God got us oh Gratitude

I no go do Wetin fit to cause issue

I want you and I know you want me too

Joromi joromi jo, ife wa joromi joromi jo

Ife wa l’oyin, o l’adun, o l’arinrin ole ju o

She sabi she dey play me dey whine me

Adabajo to fi fe la mi pa

Adabajo to fi fe wa mi pa

I want us to be together eh, because say

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh

Olo mi dakun cool me down

For you I fit shot any man Down Down Down

E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh

Olo mi dakun cool me down

For you I fit shot any man Down Down Down

Down - Diamond Jimma - 가사 & 커버