menu-iconlogo
logo

Yolo

logo
가사
See they call me fresh out Jimmasun Jimmasun leleyi

Oh na Zinoleesky lomo yen

Never gon stop till I die

I know enemies dey try to block my shine

And I will never let them waste my time

Me steady grinding always have sleepless night

Me wan live large make I fly

Buy anything me like make I feel alright

Me no fit wait underground lift me high

Me stand fit on my toes Jah never leave my side

Yolo life is yolo

You only gat one life incase you don't know

Me no fit to kill myself life is yolo

Na today we see but no one knows tomorrow

Yolo life is yolo

Me no fit to kill myself

Life is yolo

Yolo ey

Incase you don't know incase you don't know

Me no fit to kill myself cos life is yolo

Me I get many places wey me wan go

And my fans still dey dem dey feel my song o

Me I can't stoop so low to be poor oh no

Those wey don mess with me wan rogo

Take the thing back put it on slow mo

No show me I love you no homo

Malodabi enikankan

Ishe ni won sho mi mi o showon

Dem dey wan me down mio ran wo

Gba mic fun mi je kin soro

Yolo life is yolo

You only gat one life incase you don't know

Me no fit to kill myself life is yolo

Na today we see but no one knows tomorrow

Yolo life is yolo

Me no fit to kill myself

Life is yolo

Kosoun ta mu waye life is yolo

You only gat one life to live incase you don't know

Take away the pain and the stain no more sorrow

Aye yi ole sugbon oni lati lowo

Ki eledami jowo ma ta ko mi o

Je kawon to bi mi jere mi o

Komo araye matepo sala mio jo mo be Oba aye

Tell me what you want from me

If you no fit wish me well

Enemies dem wan fall me

Ori mi ma fi mi le

Ota iba yomi Oluwa lose

Tete damiloun help me open my way