menu-iconlogo
logo

Ndi Ike

logo
가사
Aye, ife emebe go (Oyolima, yeah)

The biggest fish e don show (Okunrin meta, who want dey check am?)

Everywhere e don choke (Jagunlabi elemi mesan)

Obodo edelu, obodo edelu jim-jim (Odelu)

Aye, ife emebe go (Chillz, yeah, eh-huh)

Ndi ike, ndi ike nwe obodo (Ayy-ayy)

Ndi ike, ndi ike ji obodo (Oh-oh) (Eh-huh)

Obodo edelu obodo edelu jim-jim (Yeah, yеah)

Aye, anyi aputa go

Nwata ana ayo eze (Yеs)

Otukwulu ani na afocha eze (Chee)

Ifum na Igbo kpom dede (Gi'dem)

Nkwobi with excess pepper (Chee)

Come see my palace and go tell your father, say man no be servant again (Again oh)

You wey you japa with all of my karat, you think say you no go still pay? (Olè)

Nigerian nightmare, Stylebender (Okay na)

See the swagger wey I carry enter

Show fresh but I carry mental

Fuck with my family, bad temper

Large entrance, check out the fat pendant

Solape call me the bartender (Oh)

Big spending, won o le hold wa

White agbada, omo Yoruba check e

Ndi ike, ndi ike nwe obodo

Ndi ike, ndi ike ji obodo (Oh-oh)

Obodo edelu, obodo edelu jim-jim

Aye, anyi aputa go

Ndi ike, ndi ike nwe obodo

Ndi ike, ndi ike ji obodo (Oh-oh)

Obodo edelu, obodo edelu jim-jim (Jim-jim, jim)

Aye, anyi aputa go

On colos (Eh?), we run am (Prra), Falana, Ijele (Ijele, Ijele)

The popori too much (Too much), she open toros (Toros, toros)

She gimme ikebe (Ikebe), I lock am tokoz (G'toom)

Fly am to Bordeaux (Bordeaux), obodo-oyinbo give am parole

How many chikalas I been dey with?

Oginika carry my virginity

I go still give am rabbas, give am belle, give am assurance

Money (What?), na surplus (Plus)

The swagger (Soft), Bogus (Ehn?)

Your army (Dead)

We porous, whip out kala, load am, pull up, pull up

Ndi ike, ndi ike nwe obodo (Ayy)

Ndi ike, ndi ike ji obodo (Oh-oh)

Obodo edelu, obodo edelu jim-jim (Jim-jim)

Aye, anyi aputa go

Ndi ike, ndi ike nwe obodo

Ndi ike, ndi ike ji obodo (Oh-oh)

Obodo edelu, obodo edelu jim-jim

Aye, anyi aputa go