menu-iconlogo
logo

Osan

logo
가사
Omo deyi omeko omeyo

Om eko omeyo

Sitna sinikaka

Nna ti ma yako eh

Dance my makosa eh

Teni Makanaki

Right now

I wan dey with you

Kampe kampe baby

I wan dey with you

Right now yeah

I wan touch your body o

Kampe kampe baby

I wan dey with you

From the bed

I'ma give it to you on the desk

From the desk we go to the couch

From the couch we go to the room ooh

No forget

And I promise you no go regret

Teni Makanaki I'm the best

And I promise you won't regret ooh ooh ooh

Hello eleyi you know say you bad ooh

And this your body e too bad ooh

You no go give me hypertension ooh

Hypertension ooh

Hypertension ooh

Wa mu osan

Inside my room o baby

Wa mu osan

Follow the ladder o baby

Wa mu osan

Touch all my body o baby

Wa mu osan

You know I dey here baby o

Right now

I wan dey with you

Kampe kampe baby

I wan dey with you

Right now yeah

I wan touch your body o

Kampe kampe baby

I wan dey with you

Awon babo

Won ma n gbe omo wole lati Tokyo

Elebolo show me your logo

Teniola moni pe kosofo

Teni fiokee o

DJ Coublon je ko ma jojo

And you know say dem must to go loco

On the beat you must to go gaga ooh

Wa mu osan

Inside my room o baby

Wa mu osan

Follow the ladder o baby

Wa mu osan

Touch all my body o baby

Wa mu osan

You know I dey here

Omo deyi om'eko Om'eyo

Om'eko Om'eyo

Omo deyi om'eko Om'eyo

Om'eko Om'eyo

Nna ti ma yako eh

Dance my makosa eh

Nna ti ma yak o eh

Dance my makosa eh

Oh my God you will kill me

Osan - Fiokee/Teni/DJ Coublon - 가사 & 커버