menu-iconlogo
huatong
huatong
folake-ehen-ehen-okay-okay-cover-image

Ehen Ehen Okay Okay

Folakehuatong
pashall47 님이 업로드함
This is what's on my mind

The folake!

And it's purely fiction

This is purely fiction

Please understand

That this is fiction

Hey...

So the other day

Nah street

I dey waka like so

When this person

Kom tell me

There's something i gotta know

So I'm like

What nah ?

Wetin?

Wetin you wan tell me?

Nah sto.?

He say, see the oga for car?

E be like something he no know

E be like say all the people way dey suffer

No phase like so

Dey go dey chop

Dey go eat

Dey go they spend money like so say

Like e be their money

Dey no know say

Nah we join hand own this land

So I dey collect bride

The only way i go get am

Dey play wayo

I play wayo

We're even

It's over

Ehen ehen

Ehen ehen

Okay okay

Okay okay - yep!

The folake!

To all my people wey dey for naija

This one na for all of una

Hold up!

So the other day

Nah street

I dey waka like so

When one old woman

Kom tell me

There's something i gotta know

She's like

See you

See me so

I born 5 pikin

They no chop

How you, how you

Go dey waka like so

You see

I get job for school

But dey no pay me

So I sue

See I be law professor o

And I thought there's something that i knew

The next day i look up

Dey don put me for prison

Yey! .... why why why why?

They dey sue me for treason

You see how dey play wayo

I wan play wayo too

And it's over

And we're even

And it's over

And we're even

Ehen ehen o

Ehen ehen

Okay okay o

Okay okay - yep!

Chai!

I mean...

Things suppose easy, one day o

Things suppose easy for my people one day

So nah dat day o

I just dey waka like so

When all dis people kom tell me

They don fed up to their soul

So where be dis law nah

We wan chop

We no get light

Sweat everynight

Work all my life

Still no money

Send child go school

Still no money

Nah so my sister

Nah the same thing we dey talk

You see dat broda so

Nah the same thing he dey yarn too

He kom talk say

Aha

But after small time o

Nah we

We go blame for the wahala we kom find our sef

The same shit

You dey give

Nah the same shit you go get

So when you kom find yourself for shit

Maybe nah shit you kom deserve

Corruption for higher level

Corruption for lower level

But wetin "consign" some o

Just dey shuffering and shmiling

Put mouth in that one

Wey no "consign" you

But the one wey "consign" you

You kom take for face value

Ehen ehen

Ehen ehen

Okay okay

Okay okay

추천 내용

더 보기logo

관련 플레이리스트

더 보기logo