menu-iconlogo
logo

Harrysong ft Kiss Daniel, Reekado Banks - Selense

logo
가사
Ladies and Gentlemen gossip dey for town

See me now see me now see me now

Oya now ah

Ladies and Gentlemen gossip dey for town

Dem say Dem say bebebe don get another writer

Dem say Dem say Linda Ikeji engagement is dicey

Dem say Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna

Dem say

No wonder the boy don dey selense selense oh se

Mtcheww sister abeg selense selense oh se

Dem say President na him dey call him phone selense oh se

Even the Benz no be bullet proof selense oh se

Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se

Dem say radio don dey talk am

Selense oh se

Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am

Selense oh se

Dem say Paul Okoye swear say he go kill am

Selense oh se

Ah brother brother what about tiwa tiwa selense se

Shey Wizzy Weasel finish work for Manya

Manaya selense oh se

And na me and 2 face na hin dey for rumours wey dem

Selense se

But na who kon marry Mama Cass Cass

Selense se

Ladies and Gentlemen gossip dey for town selense

Dem say bebebe don get another writer writer selense

Dem say Linda- Ikeji engagement is dicey selense

Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna selense

No wonder the boy don dey selense selense oh se

Mtcheww sister abeg selenselense oh se

Dem say President na him dey call him phone selense oh se

Even the Benz no be bullet proof selense oh se

Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se

Because I leave dem want to finish me dem say

You people I swear to man na God go punish dem say

If the shirt is fake blame it on the stylistdem say

Kiss Daniel is a musician am not a stylist

For this Industry na me be greatest selense

Harrysong dey try but himself know Baba na madest selense

Weytin happen if I like Chidinma Alright

Ladies and Gentlemen gossip dey for town selense

Dem say bebebe don get another writer selense

Dem say Linda- Ikeji engagement is dicey selense

Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna selense

No wonder the boy don dey selense selense oh se

Mtcheww sister abeg Selense selense oh se

Dem say President na him dey call him phone selense oh se

Even the Benz no be bullet proof selense oh se

Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se

Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh selense

Don Jazzy slack Linda marry selense oh se

Na swear kill MMM Founder oh selense

Pharaoh let my people go oh oh oh oh

He don marinyege eh eh

They don dey run their mouth oh

They don kolomala dey round the round about

Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko

Ih ye Ih ye a little piece of advice for boy

Kiss selense oh se

Respect my experience don't be childish selense oh se

'Cos the older the wine oh selense

The stronger the wine oh selense

So humble yourself oh selense

Eh he just dey start oh eh

No wonder the boy don dey Selense selense

Mtcheww sister abeg Selense selense

Dem say President na him dey call him phone selense oh se

Even the Benz no be bullet proof selense oh se

Na so them say concert no go full oh oh ohh selense

Yung Alpha

Alpha yeah