menu-iconlogo
logo

Ozana

logo
가사
Goke agba moni ma nilari

Magoke agba moni ma nilari

Magoke agba moni ma nilari

Magoke agba moni ma nilari

I tell you back in the days when me they Ebute meta

The nigas wey dey ooo dem no dey follow me play never

Folake sofunmi pe Hotkid pls dey go your way later

Now me hustle for pay ohh ohh now the hustle don dey pay iyeh

So i be like oo mama mumsy your boy don dey global now

We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehh

We started from Instagram take a look at me now am a super star

We dey go far now see the kind place we dey shut down now so I be like

Ozana ozana ozana mama your boy don dey go far

Ozana ozana ozana mama your boy don dey kill show

Ozana ozana ozana mama your boy don dey shut down places

Ozana ozana ozana iye

Ewo ibi ola bamide

Dem wan dey follow me dey alaye dey your lane

When the boy never make am oo dem say my mouth be like cote oh no no

Motimope moma korede oh yea say blessings go still come my way uye iye

Now each and everyday I just dey count my blessings iyee

So i be like oo mama mumsy your boy don dey global now

We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehh

We started from Instagram take a look at me now am a super star

We dey go far now see the kind place we dey shut down now yeeh

So I be like ozana ozana ozana mama your boy don dey go far