menu-iconlogo
logo

Underground

logo
가사
Sometimes I dey do like bolo, Dem dey do like militants

But everything wey I Dey follow you talk nah the real yarns

I just wan make you dey observe wipe ko wa vigilant

Though I no be evangelist but Me I still dey minister

This one no be child's play, no be number, no be ABD

This one no be mountain make you climb no be Galilee

Shout out to my fans, to my friends and my family

Not yet married to the game.. I wan propose will you marry me

If nah work matter, mo se legal, mo se'llegal

Mo fun won le Ewedu, fun l'efo boya mo le r'eba

Though they no wan make I stand tall they talk say I go get down

Won le mi kuro ni studio lojosi wo shey e remember

Now Awa lo gba express, Eyin lo gba one way

They say you know the shortcut but nah your guys you short changed

Me I too dey peach nah me dey yarn nah Rehinerd Bonke

I still Dey stay expensive tori Oni L'Oja Monday

Awon kan ni mo ma n fake pe mo ma n borrow pose abi

Dem no see me when I Dey hustle nigba ti ma n soak garri

Dem no believe in me won ni boya mo ma blow

Boya mo ma di champion, ma di winner, I just Dey go my way

But I know say one day e go happen, everything go get around

That boy still go make am if nah money I go bet on am

My spirit stil Dey up I no doubt I no Dey fear all

So if you wan Dey sleep on me alaye make you set alarm!

E fit be now, e fit be later e fit be God's time

I fit enter studio make I rap I still dey burst am

Some people say make I no worry say I still be young guy

I Dey beg baba God say music for me e too important

But I go like make I do am single handedly

I called the father, Holy Spirit, mo pe Angeli

I no wan soak garri again mo fe ma ja breadi

Maybe I can win someday and make my life dey perfectly

Make I start to dey celebrate, I go start to dey

Carry my guys go party on every Saturday

I hope the dream comes true then I climb the stage and

See My fans scream my name that one go drive me crazy

Some people say I don Dey work for one big label

Shey dem no fit sign you or why you con still dey there

Your mates don dey blow, you dey do graphics

Dem say if I no later blow say dem go too laugh me

Dem go too what?.. look us, no Dey shoot us

Now wey the blow don Dey come oloun won le tun so

I remember when you tell your padi say me I look poor

Once in a while ni mo n se local now mo ti rush jor

Awa le ma like, as in awa le ma fancy

Awa l'oko iya yin, Eyin bawo lepashandi

Underground with my day ones emi eyan Flaxhy

Semilore! Put me on a track pelu Kashy!

Awa le ma like, as in awa le ma fancy

Awa l'oko iya yin, Eyin bawo lepashandi

Underground with my day ones emi eyan Flaxhy

Semilore! Put me on a track pelu Kashy!