menu-iconlogo
logo

Verified

logo
가사
Hey of Lagos

Conny Sir

Gege run

Oya put your lighters up if know say you go represent oo

Awa wa okay you get the evidence

Too much opolo unto intelligence

Social media no be real life but

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Wo pawon bi cigar

Kilode to bad bai

Look at me head to toe

Look like I come here to play

Erekere ni doyun

I’m on my grind grind

Who’s on the line line

On your mark get ready to go

Eskelebe si elebe one

Come and take your baby

Your woman wan ginger me

Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two

Come and grab your daddy ah

Make dem tell Alhajiya

Before she call me Zaddy o

Oya put your lighters up

If know say you go represent oo

Awa wa okay you get the evidence

Too much opolo unto intelligence

Social media no be real life but

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Brah I’m on new level up way

Never unfresh it’s Impossible no way

No be competition we take qualify

Make I get the clean up make I sanitize

From the west to the south to east

Even aboki dey dance to the beat

VVIP lifestyle classy shey you see

When we move we dey be like the gang

For Ketu Ojuelegba

We be confirm

Yaba Ebute Metta

We be confirm

Hey Oshodi Isolo

Oya confirm

Agege Festac

Confirm

Lekki Ikoyi way

Won ma confam

Ajah Obalende

We be confirm

For Lagos Island

Oya confirm

We take over the place

We be confirm

Banger

Eskelebe si elebe one

Come and take your baby

Your woman wan ginger me

Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two

Come and grab your daddy ah

Make dem tell Alhajiya

Before she call me Zaddy o

Oya put your lighters up if know say you go represent ooo

Awa wa okay you get the evidence

Too much opolo unto intelligence

Social media no be real life but

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Shey you see we dey verified

Confirm

Verified - Laycon/Mayorkun - 가사 & 커버