menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Instead

Lytahuatong
poohins24huatong
가사
기록
Whoa-whoa, yeah

This is OML

Say dem call me Lyta na-na

Ayy

(Say "she wanna gum body")

Ayy-ayy, yeah

Ayy-ayy, ayy

Let your body bounce on me

Girl, you just dey confuse me, I swear, oh-ohh

Odoyewu, come for me (Odoyewu, come for me)

Your body bad, your body bad

You put a spell on me, oh whoa-whoa (put a spell on me)

See, I dey feel highra with your figure eight

(Be like you don′t know me small)

(Omotena, what's up?)

So, Omotena, what′s uppin'? yeah-yea'

Instead, baby come closer

Na their business and busybody (malo gbo nkan t′on soh, malo gbo nkan t′on soh)

Instead, baby come closer, yeah

Na their business and busybody oh

Yeah-yeah, yeah

L'ale Satiday wey I go party

Say "she wanna rock", she wanna gum body

Say "she no wan go", say "na normal thing"

Say "make I give her ′til 4:30", yeah

So, I dey feel highra with your figure eight

Omotena, what's up?

Oh my mama, sit down

See, I dey feel highra with your figure eight (Omotena, what′s uppin'?)

So, Omotena, what′s uppin'?

Instead, baby come closer (Instead, make we come closer)

Na their business and busybody (malo gbo nkan t'on soh, malo gbo nkan t′on soh)

Instead, baby come closer, yeah (Instead, baby come closer)

Na their business and busybody oh (malo gbo nkan t′on soh)

Yeah-yeah, yeah

Instead, baby come closer

Na their business and busybody

Malo gbo nkan t'on soh (malo gbo nkan t′on soh)

(L'ale Satiday wey I go party)

(Say "she wanna rock", she wanna gum body)

(Say "she no wan go", say "na normal thing")

(Say "make I give her ′til 4:30, yeah)

Lyta의 다른 작품

모두 보기logo

추천 내용