menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Otilo (Izz Gone)

Poco Lee/HotKidhuatong
가사
기록
Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen

Izz gone

(Yo X)

Otilo, e don go

Oya, sope "otilo"

No traces (sheesh)

(Otilo)

Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo)

Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo)

Dem don dey carry me dey go where I no know

Eh-yeah

(Ki', Kill Dem)

Hmm, I can feel this vibration right in my head

Wan injure me (escala-gba, gbo)

Never believe when they say "they gat you"

Won pa'ro ni (pa'ro ni)

Hmm, 'cause I go high, I go party 'til the night

Omo, where my Hennessy oh?

We in the club, all my people don dey suuu

You can feel the energy oh

Ahn, oya, sope "otilo"

E don go

Oya, sope "otilo" (Izz gone)

Ahn, oya, sope "otilo"

E don go

Oya, sope "otilo"

Ahn, ahn, say

Dey beef me, I no talk

Dey get squad, I get God

Dey wan test run, me, I no foh, ah

Dey don set trap but I no fall

Won ti mo mi l'every city

Mo fun won leg over, mo yi won 360

Awon lo cele, awa ni celebrity

Phone on DND, my n-, I dey busy

Hmm, 'cause I go high, I go party 'til the night

Omo, where my Hennessy oh?

(Omo, where my Hennessy oh?)

We in the club, all my people don dey suuu

You can feel the energy oh

Ahn, oya, sope "otilo" (see wahala oh, see wahala oh)

E don go (see wahala oh, see wahala oh)

Oya, sope "otilo" (It's f- gone, you can't find it, sheesh)

Oya, sope "otilo"

E don go

Oya, sope "otilo"

Ahn, oya, sope "otilo"

Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen

E don go (Izz gone)

Oya, sope "otilo"

Ahn, oya sope "otilo" (no traces)

E don go (sheesh)

Oya, sope "otilo"

Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo)

Dem don dey carry me dey go where I no know (otilo)

Dem don dey carry me dey go where I no know

Izz going (otilo)

Izz gone

Otilo, you can't find it

It's gone like a thief in the night, no traces

Yo X, let's go

Otilo

Poco Lee/HotKid의 다른 작품

모두 보기logo

추천 내용