menu-iconlogo
huatong
huatong
가사
기록
Kasala don burst wahala dey oh

The kingdom of darkness scatter eh o

My king don come out from the grave

Death fall yakata since that day

The devil and him gang He made open show of dem

(Gbogbo won gbogbo won)

Yeye yen por won fi ose yi all of dem

(Gbogbo won gbogbo won)

Now when I cast out the demon

The demon won demo but e no fit demo oh

Cause I gat the dominion to pepper the demon

And e no fit demo oh eh

He's alive yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Jesus is alive oh yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Ah ah hallelujah seh yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Jesu mi alive oh yeah e dey

The feeling wey I get when you balance

Every single thing wey no balance

I be everything wey you call out

So my pocket with the money no fit worn out

Three nails all my enemies run scatter

Nobi every weapon we dey use for the matter

Tell your neighbour

Tell your neighbour

We dey come for you

E be God wey the give us every the strategy

Woah woah woah woah

It's a celebration thing

Woah woah woah woah

Na the jubilation

Woah woah woah woah (Oh yeah yeah oh oh yeah)

It's a celebration thing

Woah woah woah woah (Oh yeah yeah oh oh yeah)

Na the jubilation

He's alive yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Jesus is alive oh yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Ah ah hallelujah seh yeah e dey oh

E dey yeah e dey

Jesu mi alive oh yeah e dey

E dey dey oh yeah E dey dey

E dey dey oh yeah E dey

E dey E dey E dey E dey E dey yeah E dey

E dey E dey E dey E dey E dey

Rehmahz/Oba Reengy의 다른 작품

모두 보기logo

추천 내용

He's Alive - Rehmahz/Oba Reengy - 가사 & 커버