menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Sorry

Skelvinhuatong
liuchuanfenghuatong
가사
기록
Ojo

Dat kind thing na

Ayyy

They call me Jay

You already know oo

Kezyklef on the beat yeh

O nanana

Look her yash you go kill e goat

Ele o

Her footu ball na four man post

Ele lele o

Turn me round like roller coast

Ele lele o

Girl you win o no more vote

O ń laye o

When she whine and shake o ye

Baby sweet o ye

When she roll about o ye

No be fight o ay

Your papa no like me

Wetin I do

He said don't be silly

The boy is a raster

Your papa no want me why

Wetin I do (Yeh)

But papa I'm sorry to say this o

Abeg I de beg o

Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago)

Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo)

Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o)

Papa I'm sorry caro etiè m ife (Papa I'm sorry caro etiè m ife)

I get dis kele way pretty and she nice too

I love her you know say I no dey lie too

My intention were sweet e blike titus

I make this clear to her dad he come dey fight us

Amaka why waiting man do man

Because of money they give my wife to imam

I feel depress mehn bring pammy make we flex

My eyes see things Charley I no ft dey express

Mehn I'm sorry dad if I ever do you wrong

Find a place to forgive I know my deed is wrong

No man perfect when I wake up I dey praise God

Reminiscing all d past we have with skateboard

We been dey walk out but dis days I dey stay bored

Too much alcohol don make me lost my taste bud

Na beg I de beg o

Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago)

Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo)

Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o)

Papa I'm sorry caro etiè m ife(Papa I'm sorry caro etiè m ife)

Ezege them go dance out o

Money dey to dey dash out o

Too many kele been dey laugh out o

But dis days them dey hangout o

O baby I don make cash o

Finally you go chop life o

2million dollars for your pride price o

Girl I pray to god for dis cash out o

Skelvin의 다른 작품

모두 보기logo

추천 내용