menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Any More

Victor Ad/Phynohuatong
mymercedes2000huatong
가사
기록
Your love is slow

Something like a Lagos traffic

Girl I dey hold up for you

And I go hold up for you

Your love is bogus

Something I can never practice

Baby girl you too get tactics

You draw attention you be artist

Your love no focus

Wahala for who no get tactics

Baptize me with lie, John the baptist

Nor dey do like say you nor notice

Love don’t live here anymore ooooo

Say love don’t live here anymore ooooo

Say love don’t live here anymore

E don go, e don go

Love don’t live here anymore

Yeah you see I don’t wanna ever live my life without you

The place I wanna stay na beside you

Your fire is too hot to handle

Turn me into a fool because say I chop your apple

Negodi! you dey show me love so nso mgbe ego di

Mana ego gu you come draw my energy

So get the fuck out of my memory

Wetin I never see

Wanna be your king, make you call me your Oba

But wetin I receive nor be wetin I order

Lee ka i si we ji de obi nwa guy wey do ka

If I begin yarn you wetin dey e ma n wota

Shay I tell you say I ready die for your matter

But after ma choputa na asa bu actor

Nka na reason na a ba ga another chapter

And now I know that love don’t live you here anymore

Love don’t live here anymore

E don go, don go

Love don’t live here anymore ooooo

Love don’t live here anymore

E don go, don go

Love don’t live here anymore ooooo

Before I talk one you talk two

Emotional blackmail u dey cry too

I dey say sorry For things I nor do

Omor I no get choice I just have to

Because I carry Rebecca you dey carry gun

Na (?)

Oh baby take it easy na love I carry come

And I say know that thing say I love you

Your love no focus

Wahala for who no get tactics

Baptize me with lie, John the baptist

Nor dey do like say you nor notice

Love don’t live here anymore ooooo

Say love don’t live here anymore ooooo

Say love don’t live here anymore

E don go, e don go

Love don’t live here anymore

Xtraordinaire

Ladies and gentlemen

Na person bill I carry car when she carry gun

Wahala for who no get tactics

Kulboy

Victor Ad/Phyno의 다른 작품

모두 보기logo

추천 내용